(Intro)
Danibizzo baby (hahaha oh yeah)
Awoorda, Awoorda, Slim Birdie
Awoorda
(Pre-chorus)
I ask her wetin you want
She come dey hold me for my tie
Kwase engen sha ishi, shi fa zende kpatu wahali
If you go leave my side, you don off the light
I no get vibe, you don spoil dey cruise again
Nenge shan pepe wan, can’t ask for more
(Chorus)
See dey face wey you carry
When you smile, no go kill person
With dey way you fine
M fa dedoo me venda ze
I ask her wetin you wants
She come dey hold me for my tie
Kwase engen sha ishi, shi fa zende kpatu wahali
(Bridge)
Fa di ball la nen ga, fa di ikyor I wan di tsa
Me I no go leave you alone
Tonight na me and you
Ahhhhhh ehhh, pe u lu zan la me za ye
Ishima i er lu vihin wey kpa de
Me lu eren awe sha inja je
Ahhhhhh ehhh, pe u lu zan la me za ye
Ishima i er lu vihin we kpa de
Me lu eren awe sha inja je
(Verse 1)
Oya pakurumo, you be my aloma
You dey high me with your love (you dey high me with your love)
Oya pakurumo, you be my aloma
You dey high me with your love (you dey high me with your love)
Change your mind, change your mind
Cos time no dey, change it now
You get plans today, tomorrow dey
I dey for line dey wait
(Chorus)
See dey face wey you carry
When you smile, no go kill person
With dey way you fine
M fa dedoo me venda ze
Fa di ball la nen ga
Fa di ikyor I wan di tsa
Me I no go leave you alone
Tonight, na me and you
Ahhhhhh eh, pe u lu zan la me za ye
Ishima i er lu vihin we kpa de
Me lu eren awe sha inja je
Ahhhhhh eh, pe u lu zan la me za ye
Ishima i er lu vihin we kpa de
Me lu eren awe sha inja je
I ask her, wetin you want
She come dey hold me for my tie
Kwase engen sha ishi, shi fa zende u kpatu wahali
(Outro)
Fa di ball la nen ga, (fa di, aworda)
It’s danibizzo baby
Share this content: